Toyin Lawani Says She Charges Men ₦20 Million To Get Down With Her

Shortly after fashion designer, Toyin Lawani revealed that she charges men 2 million naira to go on a date with her, MC Jollof blasted her for charging money in the first place.

The entrepreneur replied to this telling him people are already on the queue ready to pay her the N2 million and it will cost N20 million to get down with her.

Read Her Post Below:

Do I look the mami water wey Dey collect 100k ni, na under water dem Dey spend the money na, land dare na, Air , dust ,atmosphere, everything join na ??

“Plus all the various work wey I Dey do I go up the cash to 5m, you go carry my matter go your village laslas, free me o ? people don Dey pay the 2M oo which is just to see me and have dinner , to get down 20million up ?? you even carry umbrella go the water side ??? uncle is vexing o?”

You May Also Like:

Nigerian Lady apologizes to Every Girl She Has Slut-shamed

“This Is My Last Year As A Single Girl” – Toke Makinwa

#RevolutionNow: Falz calls for the immediate release of Sowore

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *